Svoboda | Graniru | BBC Russia | Golosameriki | Facebook
Jump to content

Abedi Pele

From Wikipedia
Abedi Pele
human
Ein sex anaa gendermale Edit
Country wey e be citizenGhana, France Edit
Country for sportGhana Edit
Name wey dem give amAbedi Edit
Family nameAyew Edit
PseudonymPelé, El Maradona africà Edit
Ein date of birth5 November 1964 Edit
Place dem born amDome, Ghana Edit
SiblingKwame Ayew Edit
KiddieAndré Ayew, Jordan Ayew, Rahim Ayew Edit
Languages dem dey speak, rep anaa signFrench Edit
Ein occupationassociation football player Edit
Position dem play for team top / specialitymidfielder Edit
Educate forGhana Senior High School (Tamale) Edit
ResidenceAccra, Kibi, Ghana Edit
Work period (start)1978 Edit
Work period (end)1999 Edit
Religion anaa worldviewIslam Edit
Sportfootball Edit
Participant in1982 African Cup of Nations, 1992 African Cup of Nations, 1996 African Cup of Nations, 1998 African Cup of Nations Edit
LeagueBundesliga, Ligue 1, Serie A Edit
Represented byChristian Duraincie Edit

Abedi Ayew (/əˈbeɪdi əˈjuː/ ə-BAY-dee ə-YOO; dem born am 5 November 1964), dem know am professionally as Abedi Pele, he be Ghanaian former professional footballer wey cam play as attacking midfielder wey he serve as captain give de Ghana national team. Dem dey regard am as one of de greatest African footballers of all time.[1][2] He play give several European clubs wey he found ein fame insyd de French Ligue 1 plus Lille den Marseille, de latter be wer he go win de UEFA Champions League insyd 1993, among oda titles.[3] He san be de first to win CAF award insyd 1992.

Early life[edit | edit source]

Dem born Abedi Ayew into family insyd de town of Kibi wey he grow up insyd de town of Dome for de northern outskirts of de city Accra.[4]

He attend Ghana Senior High School insyd Tamale. Dem give am de nickname "Pelé" secof ein ability insyd football, wey evoke comparisons to de late Brazilian athlete Pelé.[5][6]

Club career[edit | edit source]

He be one of de first African players wey go make impact for European club football. Abedi Pelé ein nomadic career start plus Real Tamale United insyd Ghana for 1978.[5] He komot Ghana after de 1982 African Cup of Nations go join Al Sadd insyd Qatar for a $1,000 transfer fee.[7] After short spell plus FC Zürich, he return to Ghana buh, after both Kotoko den Hearts of Oak fail to sign him, he go join AS Dragons FC de l'Ouémé insyd Benin. He later return cam Ghana den play give Real Tamale United for one season. He begin ein career insyd Europe plus French side Chamois Niort, wey subsequently he join Marseille before transferring to Lille on loan.

For club level, he be key figure insyd Marseille ein dominance for de French league, wey result insyd four league championships den two European Cup finals appearances. For Marseille, he be member of de team ein "Magical Trio" along plus Jean-Pierre Papin den Chris Waddle, wey dey spearhead perhaps Europe ein strongest league side of de early 1990s, wey dey include European Cup final defeat insyd 1991. Abedi be de member wey he per remain of de trio still plus de side wen Marseille defeat Milan insyd de 1993 Champions League final insyd Munich.

He later join Lyon after ein loan spell for Lille. He san play give Torino of Italy den round out ein European career plus 1860 Munich.[8]

Abedi Pele go sign anoda two-year contract plus Al Ain insyd de United Arab Emirates wey dem nominate am as one of de best foreign players to play insyd de UAE league.

International career[edit | edit source]

Abedi Pele play give Ghana 73 times.[9] Na dem fixture am insyd de African Championships for 1980s den '90s plus ein national team, den member of Ghana ein victorious team insyd de 1982 African Cup of Nations, buh he never get opportunity go play insyd de FIFA World Cup, as de Black Stars fail say dem go qualify for de competition during ein career. Howeva, people dey argue say he be de most dominant figure for de African football scene top for nearly decade. Ein performance insyd de 1992 African Cup of Nations, for wich dem vote give am as de player for de tournament, plus particularly notable, as he score insyd three successive rounds make he help Ghana reach de final, buh he go collect yellow card insyd de semi-final against Nigeria wey mean say dem suspend am for de final; Ghana loose for penalties to de Ivory Coast. De performance earn am de nickname "De African Maradona".

Abedi be one of de first African football players wey earn top placing insyd FIFA World Player of de Year voting, doing so insyd 1991 den 1992. He win de France Football African Player of de Year Award three consecutive years, he be inaugural winner of de BBC African Sports Star of de Year insyd 1992, den de corresponding Confederation of African Football award twice.

Abedi hold de record for most appearances for de African Cup of Nations. He make ein first appearance for de insyd Libya insyd 1982 den continue to compete for de tournament for de next 16 years, ein last appearance dey cam insyd 1998 edition insyd Burkina Faso. Aside from ein exploits for de 1992 competition, Abedi san earn much acclaim for ein three goals for de 1996 competition, wer he lead Ghana to de semi-finals of de competition despite critics dey expect am make he be insyd de twilight of ein career.

After retirement[edit | edit source]

Abedi Pele insyd December 2007

Ayew participate for more FIFA organize charity matches insyd pass any oda African player. Abedi Pele be member of FIFA ein Football Committee, den de player status committees top for both FIFA den CAF. Dat dey explain why de South African FA make am Spokesperson for dema 2006 World Cup bid.

As dem dey appreciate Abedi ein devout services for ein country, de Ghanaian government award am as de country ein highest honour, de Order of the Volta (civil division). He cam make de first Ghanaian sportsman wey dem honour am.

CAF-UEFA All Star[edit | edit source]

Amongst ein international accolades, he often dey include FIFA "All-Star" selections den captain de African All-Stars insyd dema victory over dema European counterparts insyd de 1997 Meridian Cup.

On 29 January 1997, de first UEFA–CAF Meridian Cup All-Star Match between Europe den Africa dem play am insyd Benfica ein Estádio da Luz insyd Lisbon wey dem televise am insyd 100 countries worldwide, wey dey include 30 insyd Africa, for audience of 60 million viewers. Abedi Pele score goal early insyd de first half den, after Vincent Guérin get ein equalizer give Europe just before half-time, e be de 1998 African Player of de Year, Mustapha Hadji, wey strike Africa ein 78th-minute winner insyd de 2–1 win.[10]

Insyd 2001, de UEFA–CAF Meridian Cup All-Star Match format wey dem change am slightly for de second All-Star Match wey ego bring togeda players aged between 35 den 45 wey now revel am insyd dema 'veteran' status den play de game purely for pleasure. De squad spark off memories of great footballing moments for club den international level.[10]

Football Ambassador[edit | edit source]

Insyd June 2001 dem nominate am by de present government of Ghana make he serve as de next Chairmo give de FA, opportunity he later give up for more experience former coach of Ghana for wich for ein own words insyd he talk say dis be opportunity for am make he learn from ein superiors.

As we dey talk now, he dey own first division club, wey dem dey bell am Nania, plus de future hopes say he go nurture de young talent make dem augment de fledgling league for de country. He san dey do plenty charity work across de African continent.

Controversy[edit | edit source]

Na dem embroil Abedi Pele for serious allegation insyd Second Division Promotion Play-off bribery scandal[11] for wich de Ghana Football Association find am den odas guilty. De guilty verdict cam dey attract fines den suspensions give Abedi den odas, buh dese dem quash am by de Appeals Committee for Football Association after dem determine say na irregularities dey insyd de initial judgement for de Ghana Football Association.[12] De allegations dey stem from astonishing 31–0 victory record by ein club,[13] Nania FC ova Okwawu United side. Similarly farcical 28–0 result[14] dem record am insyd anoda second division match dem play between Great Mariners den Tudu Mighty Jets for de same weekend. De clubs wey involve insyd dat Second Division Promotion Play-off Zone III match wey dem san investigate den subject to de prospect of stiff penalties den demotions. Despite ein vehement denials,[15] Dem chastise Abedi by sam members for de Ghanaian media, wey dey demand say make dem take strong punitive actions against am, by Ghana ein football governing body as well as de legal system.[16] Dem ban ein wifey Maha Ayew from football against dis Manipulations Scandal for 3 November 2008.[17]

Style of play[edit | edit source]

As he be playmaker, dem know Pele for ein speed, close control, den dribbling skills, as well as ein passing den goalscoring ability. He usually dey play as attacking midfielder anaa as forward. Dem san give am nicknames de "Maestro" den "De African Maradona."[1][2][18][19][20]

Ein life matter[edit | edit source]

Abedi be de bro of Kwame den Sola Ayew (ex-Hearts of Oak den Black Meteors). He san be de poppie of André, Jordan, Rahim, Imani, den he marry Maha. Ein sons, Ibrahim, André den Jordan, cam turn internationals give Ghana. André den Rahim – rep Ghana insyd de 2010 FIFA World Cup insyd South Africa wey Jordan den André rep Ghana insyd de 2014 FIFA World Cup insyd Brazil den de 2022 FIFA World Cup insyd Qatar.[21]

Career statistics[edit | edit source]

Club[edit | edit source]

 
Appearances den goals by club, season den competition
Club Season
Division Apps Goals
Real Tamale United 1980 Ghana Premier League 11 0
1981 Ghana Premier League 12 7
1982 Ghana Premier League 23 14
Total 46 21
Al Sadd 1982–83 Qatar Stars League 8 7
FC Zürich 1983–84 Nationalliga A 18 9
Dragons l'Ouémé 1984 Benin Premier League 8 11
Real Tamale United 1985 Ghana Premier League 19 7
Niort 1986–87 Division 2 32 14
Mulhouse 1987–88 Division 2 16 5
Marseille 1987–88 French Division 1 5 0
1988–89 French Division 1 4 0
1990–91 French Division 1 32 5
1991–92 French Division 1 36 12
1992–93 French Division 1 35 6
Total 112 23
Lille (loan) 1988–89 French Division 1 24 7
1989–90 French Division 1 37 9
Total 61 16
Lyon 1993–94 French Division 1 29 3
Torino 1994–95 Serie A 32 10
1995–96 Serie A 17 1
Total 49 11
1860 Munich 1996–97 Bundesliga 25 1
1997–98 Bundesliga 25 1
Total 50 2
Al Ain 1998–99 UAE Football League 20 17
1999–2000 UAE Football League 11 11
Total 31 28
Career total 479 157

International[edit | edit source]

Appearances den goals by national team den year
National team Year Apps Goals
Ghana
1981 1 0
1982 17 2
1983 5 1
1984 0 0
1985 6 1
1986 5 2
1987 2 0
1988 1 0
1989 0
1990 2 0
1991 0 0
1992 6 3
1993 4 2
1994 4 0
1995 3 3
1996 6 4
1997 7 1
1998 3 0
Total 73 19
Scores den results dey list Ghana ein goal tally first, score column dey indicate score after each Pele goal.
List of international goals Abedi Pele score
No. Date Venue Opponent Score Result Competition Ref.
1 17 February 1982 Cotonou, Benin  Niger 2-2 1982 West African Nations Cup [22]
2 7 July 1982 Kuala Lumpur, Malaysia  Singapore 3-0 1982 Merdeka Tournament [22]
3 28 April 1983 Accra, Ghana  Libya 1-0 1-0 Friendly [22]
4 14 April 1985 Stade du 28 Septembre, Conakry, Guinea  Guinea 4-1 1986 African Cup of Nations qualification [23]
5 26 February 1986 Accra, Ghana  Liberia 3-0 1986 West African Nations Cup [22]
6 2 March 1986 Accra, Ghana  Togo 1-0 1-0 1986 West African Nations Cup
7 15 January 1992 Stade Aline Sitoe Diatta, Ziguinchor, Senegal  Zambia 1-0 1-0 1992 African Cup of Nations
8 20 January 1992 Stade de l'Amitie, Dakar, Senegal  Congo 2-1 2-1 1992 African Cup of Nations
9 23 January 1992 Stade de l'Amitie, Dakar, Senegal  Nigeria 1-1 2-1 1992 African Cup of Nations
10 31 January 1993 Baba Yara Stadium, Kumasi, Ghana  Burundi 1-0 1-0 1994 FIFA World Cup qualification
11 25 July 1993 Samuel Kanyon Doe Sports Complex, Monrovia, Liberia  Liberia 2-0 1994 African Cup of Nations qualification
12 25 February 1995 Ullevaal Stadion, Oslo, Norway  Norway 1-1 2-3 Friendly
13 2-3
14 12 November 1995 Accra Sports Stadium, Accra, Ghana  Sierra Leone 2-0 2-0 Friendly
15 5 January 1996 Prince Abdullah Al-Faisal Sports City, Jeddah, Saudi Arabia  Saudi Arabia 1-0 1-1 Friendly
16 14 January 1996 EPRU Stadium, Port Elizabeth, South Africa  Ivory Coast 2-0 2-0 1996 African Cup of Nations
17 19 January 1996 EPRU Stadium, Port Elizabeth, South Africa  Tunisia 1-0 2-1 1996 African Cup of Nations
18 10 November 1996 Stade Omar Bongo, Libreville, Gabon  Gabon 1-1 1-1 1998 FIFA World Cup qualification
19 13 July 1997 Accra Sports Stadium, Accra, Ghana  Zimbabwe 1-0 2-1 1998 FIFA World Cup qualification

Honours[edit | edit source]

Player[edit | edit source]

Marseille

  • French Division 1: 1990–91, 1991–92
  • UEFA Champions League: 1992–93; runner-up: 1990–91

Al Ain

  • Pro-League: 1999–2000
  • UAE President's Cup: 1999
  • African Cup of Nations: 1982; runners-up: 1992
  • West African Nations Cup: 1982, 1983, 1984

Individual

  • BBC African Footballer of the Year: 1991
  • African Footballer of the Year: 1991, 1992, 1993
  • Africa Cup of Nations Golden Ball: 1992
  • Africa Cup of Nations Team of the Tournament: 1992, 1994, 1996
  • Ghana Footballer of the Year: 1993
  • MasterCard African Team of the 20th Century: 1998
  • IFFHS African Player of the Century (1901–2000): 3rd Best
  • IFFHS All-time Africa Men's Dream Team: 2021
  • FIFA World Player of the Year: 9th 1992, Nomination 1991
  • FIFA All-Star Forward: 1996 (Reserve), 1997 (Reserve), 1999
  • FIFA 100
  • Golden Foot Legends Award: 2011
  • Ghana Football Awards Living Legend Award: 2022
  • Ghana SWAG Best Colts (Young) Player: 1978
  • On 26 March 2004, he was appointed a "(WAFUNIF) Special Envoy 4 Peace and Development"
  • CAF Top 30 African Footballers in the last 50 years: 5th place

Orders

  • OOTV Civil Division: Order of the Volta: (1996)

Manager[edit | edit source]

Nania

  • Ghanaian FA Cup: 2011
  • Ghana Super Cup: 2011

References[edit | edit source]

  1. 1.0 1.1 Ottmar Hitzfeld picks Abedi Pele as Africa's All-time best player
  2. 2.0 2.1 The 50 Greatest African Players of All Time
  3. "Ghana and Marseille legend Abedi Pele breaks down during nostalgic television broadcast| Goal.com". www.goal.com. Retrieved 31 July 2020.
  4. Tawiah, Augustina (6 July 2006). "Abedi Pelé Stands Tall In African Football History". Graphic Ghana News. Graphic Communications Group. Archived from the original on 18 July 2011. Retrieved 8 April 2007. Abedi Ayew Pelé was born and bred in a small village called Oko near Dome on 5 November 1964
  5. 5.0 5.1 "Abedi Ayew Pelé | Ghanaian athlete". Encyclopedia Britannica. Retrieved 31 July 2020.
  6. Ibrahimah, Seidu (13 March 2015). "Ghanasco, Tamale, Sends Out Distress Call To Her Sons And Daughters". Modern Ghana. Retrieved 28 June 2020.
  7. "Interview with Ali Behzad" (insyd Arabic). al-watan.com. Archived from the original on 14 August 2015.
  8. Arnhold, Matthias (27 October 2022). "Abédi Ayew PELÉ – Matches and Goals in Bundesliga". RSSSF. Retrieved 3 November 2022.
  9. Mamrud, Robert (27 October 2022). "Abedi "Pelé" Ayew – Goals in International Matches". RSSSF. Retrieved 3 November 2022.
  10. 10.0 10.1 "All-Stars clash kick off in Bari". Meridian Cup. UEFA. 1 February 2001. Archived from the original on 12 March 2004. Retrieved 6 April 2007.
  11. "Scandalous Middle League Results". Ghana Football. Ghanaweb. 3 April 2007. Retrieved 7 March 2007.
  12. "Suspensions Annulled". Ghana Football. Ghanaweb. 25 May 2007. Archived from the original on 27 May 2007. Retrieved 6 June 2007.
  13. "Third round results of the National Middle League". GhanaWeb. 28 March 2007. Retrieved 2 December 2012.
  14. "Mariners trounce Tudu Mighty Jets 28-0". GhanaWeb. 28 March 2007. Retrieved 2 December 2012.
  15. "Abedi defends 31–0 scoreline". Ghana Football. Ghanaweb. 3 April 2007. Retrieved 7 March 2007.
  16. "Maestro Of Disgrace". Ghana Football. Ghanaweb. 3 April 2007. Archived from the original on 8 April 2007. Retrieved 6 April 2007.
  17. "(SPORTS- SOCCER) LOCAL: Ayew's wife banned from football". ghanadistricts.com. 3 November 2008. Archived from the original on 8 October 2012. Retrieved 2 December 2012.
  18. Dove, Ed (9 May 2020). "African Legends Cup of Nations: Kanu vs Abedi Pele". Goal.com. Retrieved 6 June 2020.
  19. Adjei, Michael Oti (16 March 2017). "Profiling Ghana's greatest footballers of all time". ESPN FC. Retrieved 6 June 2020.
  20. Teye, Prince Narkortu (1 June 2020). "Ghana legend Abedi Pele: International sabbatical cost me African Footballer of the Year awards". Goal.com. Retrieved 6 June 2020.
  21. Akwasi, Kofi (6 November 2019). "The rise of Abedi Pele". Yen.com.gh – Ghana news. Retrieved 26 May 2020.
  22. 22.0 22.1 22.2 22.3 "=Abedi "Pelé" Ayew - Goals in International Matches". Retrieved 14 April 2024.
  23. "Guinea vs. Ghana". Retrieved 16 April 2024.

External links[edit | edit source]

Abedi Pele for Wikipedia ein sisto projects