Svoboda | Graniru | BBC Russia | Golosameriki | Facebook
Jump to content

Spyro

From Wikipedia
Spyro
video game series
Inception1998 Chenj-am
Stai of song abi fimplatform game Chenj-am
Publication date9 September 1998 Chenj-am
PlatformPlayStation Chenj-am
Game modesingle-player video game Chenj-am
Distribution formatCD-ROM Chenj-am
USK ratingUSK 0 Chenj-am
Official websitehttps://www.spyrothedragon.com/ Chenj-am

Oludipe Oluwasanmi David (dem bon am on October 1 1990) plenti pipu sabi am for im wok as Spyro na Naija singa an songraita, wetin mek pipu sabi am for e wok na wen e sing "Billing" wey e rilis in July 2022. Dem sabi am for e wok wel wel wit di "Who is your guy?" song wey e fest rilis in November 2022 an e rilis am di sekond taim  insaid March 2023 as remix wit Tiwa Savage. Spyro du song wit some oda artist lik; Mayourkun, Dremo, Sound Sultan, Diamond Platnumz, Davido an plenti odas.

How e stat life, edukeshon an wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Spyro for Legos an e kom fom Legos Stet. E go New Mainland Primari Skul for primari skul edukashon, afta dat one e kon go Model College, Meiran wia e tek du sekondri skuledukashon. E finish fom di Universiti of Ibadan wey dey Oyo Stet. ] Spyro for Legos an e kom fom Legos Stet. E go New Mainland Primari Skul for primari skul edukashon, afta dat one e kon go Model College, Meiran wia e tek du sekondri skuledukashon. E finish fom di Universiti of Ibadan wey dey Oyo Stet.

E stat musik wok wen e dey smol for chorch e dey for chorch choir.